We do not have a sample of this song ):

Omah Lay's picture

Temptations

(View album: Boy Alone)

A Major (Ionian)

number of views for this lyric  2192 views

play button



40% accurate

(Intro)
(BGRZ this is a banger)

(Verse 1)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do

(Chorus)
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

(Post-Chorus)
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

(Verse 2)
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
You might also like
Asiwaju
Ruger
RTID (Rich Till I Die)
Kizz Daniel
​never forget
Omah Lay

Get this song on
iTunes

Get this song on
Google Music

Youtube
Soundcloud
Share what this song means to you..